Moses Bliss - Umbrella x Festizie, Chizie, Son, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay & Godfrey Gad
Season 1 Episode 1
Moses Bliss - Umbrella x Festizie, Chizie, Son, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay & Godfrey Gad — S1 E1
2024-09-13
The Official Video for Umbrella performed by Moses Bliss, Festizie and Chizie featuring S.O.N Music, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay Asika and Godfrey Gad. Available on all Digital platforms: https://mad.ffm.to/umbrella Connect With Moses Bliss https://x.com/mosesblisslive https://www.instagram.com/mosesbliss/ https://www.facebook.com/MosesBlissOfficial Lyrics: Because my papa dey in control I nor fit fail oh He is more than able oh Because my daddy dey for him throne Observe my life oh See the way e align oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh My daddy cover me Cover cover cover Give his angels charge over me Over over over Dem no fit koba me Koba koba koba Odeshi dey for my body Wetin you see Wetin you see For my body For my body Wey you dey carry me go Na you dey carry me go I dey under the canopy So I no get wahala I get no p When dem try to put am for my body e bounce Cos Jehovah e cover me (cover me) Your love no dey stop E nor get e check point oh Everything you do is on point oh Lord na my head wey you anoint oh Your grace no dey rest E dey always dey follow me Your joy be my strength E dey power me No other power fit to oppose me Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Because I’m under I’m under the umbrella Na God dey run am for me He is more than able oh Twenty-four seven You be God Na you get all power I dey steady dey collect oh Cos na your hotspot me I connect oh If you check am Oil dey my head You dey see am wella Olorun Oba na you set my ladder Anytime I step inna the place na fire By the grace of God The gbedu dey sama Planted by the waters I nor need mai ruwa If you know my name Omo na God dey do am Amarachukwu jejely dey lift me higher higher Under your canopy Papa you cover me Shey na you wey dey give me ability I ge