Burna Boy - Common Person [Official Audio]
Season 1 Episode 1
Burna Boy - Common Person [Official Audio] — S1 E1
2022-07-07
Burna Boy - Common Person Stream/Download: https://Burna.lnk.to/LoveDamini Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubscribe Follow Burna Boy Website : https://Burna.lnk.to/Official Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok Triller: https://Burna.lnk.to/Triller Listen to Burna Boy YouTube: https://Burna.lnk.to/YouTube Soundcloud: https://Burna.lnk.to/SoundCloud Apple Music: https://Burna.lnk.to/Apple Spotify: https://Burna.lnk.to/Spotify Deezer: https://Burna.lnk.to/Deezer Boomplay: https://Burna.lnk.to/Boomplay The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more. Lyrics: Bong killa Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person but my happiness oh still be my own Everybody get role no mean say your own role pass e my own Because na God I dey put all my faith, food for my plate Fit no do me jo Mma balanso Even as things no dey go my way Even in days where I no get nothing at all Mma balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke MMA balanso Na me wey dey run around Na me do the job MMA balanso I be common person but my happiness oh still be my own Everybody get role no mean say your own role pass e my own